DMW Boss, Davido comes back with another banger with his new hit song Fem!
This song was lifted from his forthcoming studio album tagged “A Better Time”.
Shortly after the announcement, Davido hit us “FEM!” which literally means “Shut Up“.In the artwork, Davido is seen telling his enemies to keep shut.
Listen To Music >>
Watch Video Below directed by Dammy Twitch >>
Davido FEM LYRICS
Dapche Killin this one
[Verse 1]
E be like you don dey talk too much
Small talk you don dey talk who talk
Fem (Baddest)
Oboy you don dey doo too much
Small talk you don dey look who talk
Fem (And di baddest)
Person wey dey find the pitty
Omo no dey give me itty bitty
Just call me, you wan know 30bg
You go know 30bg when you see 30bg
You wey dey find the pitty
Odogwu say we like to party
Just call me, you wan know 30bg
You go know 30bg when you see 30bg
[Pre-Chorus]
Uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh
Make una tell am to call me
Uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh
[Chorus]
Why them don dey para, para, para?
Para for me
Why everybody don dey para, para, para?
Para for me
Why them don dey para, para, para?
Para for me
Nawa 30bg we go para, para, para
Th?m go para for you
[Verse 2]
Before the, b?fore the matter get serious
Before the whole matter gets dangerous
You need to make sure you don’t stay too much
‘Cause if you say too much, I fit to rup un on you
You see seh I get fans wey dey para gan
You see seh my own G pass G-Wagon
My nigga, I set trains, no tweet starter
I get men, I no dey gather boys
I dey live my life, man dey turn am to suit onsite
When me say na me dey give them life
Them go tell me who dey give them mind, give them mind
Live my life, man dey turn am to suit onsite
When me say na me dey give them life
Them go tell me who dey give them mind, give them mind
[Pre-Chorus]
Uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh
Make una tell am to call me
Uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh
[Chorus]
Why them don dey para, para, para?
Para for me
Why everybody don dey para, para, para?
Para for me
Para, para, para
Para for me
[Outro]
Not she killing this one
----------------------------------------------------------------------------
What are your thoughts about this song, Comment below
[NewsNaira]Davido Lyrics
Login to comment and earn
1 year ago
Wow Davido is up to something
1 year ago
So sweet,I love d music and it is so so interesting like mad ooo
1 year ago
I like this guy so much, because of his confident
1 year ago
This song burns
1 year ago
Dude u are killing it
1 year ago
world music voice
1 year ago
Woow Davidoo is up to something
1 year ago
Great man he's songs are sweet
1 year ago
Nice music
1 year ago
Obio badest love u bro
1 year ago
Obio badest.... We rock on
1 year ago
I fear song oooh
Its hit them.......hot
1 year ago
I love this song💯💯💯
1 year ago
You can always count on davido😍
1 year ago
OBO baddest bro....
1 year ago
bravo to davido
1 year ago
I love this song
1 year ago
I love this music
1 year ago
Nice song named fem
1 year ago
Incredible hit from OBO